Everyday hustle in Nigeria be difficult , and many people dey try to earn a living. But the influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this Bad and a fraud products hustle into a struggle. These products range from electronics and clothing to cosmetics. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later find out say dem no dey wor… Read More